Falz – Yakubu ft. Vector MP3 DOWNLOAD

 


Nigerian versatile rapper, Falz delivers a new catchy single titled ‘Yakubu‘.

Quotable Lyrics;

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir ?

A ti fi je Mossa

Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)

Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am

You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am

Previous Post Next Post